ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

COMPOSITION & LYRICS
Timileyin Tosin Adeleye
Timileyin Tosin Adeleye
Songwriter
Masope Temisire Kehinde
Masope Temisire Kehinde
Songwriter
Boluwatife Temitope Osho
Boluwatife Temitope Osho
Songwriter

歌詞

Eyin bois ejaye oo!
This life ti eyan ba ti ku o pa ri ni ye
Ejaye oo!
So you wan die on top another person matter?
Person wey no chop no dey find whaala
Kowo wo le steady make them call us oga
Jeje we go trend I pray my bruhda
We go worry them like say we be catarrh
Fun mi lowo mi or we go get big quanter
We dey fight Naija
Still dey fight sapa
Make our story change before the final chapter!
Sope say fanta yato si pepsi
For this life you dey you go learn lesson
Baba mi ma je wa ye wa se sin
Person wey no person still dey do person
Masope say fanta yato si pepsi
For this life you dey you go learn lesson
Baba mi ma je wa ye wa se sin
Person wey no person still dey do person!
Kemi sha ti lowo
Kemi sha ti na wo
All of them go con know
Otun ti zeh, Awa ti de eh
Kemi sha ti lowo
(Kemi sha ti lowo!)
Kemi sha ti na wo
(Kemi sha ti na wo!)
All of them go follow
(All of them go follow!)
Otun ti zeh, Awa ti de
Arirarira
(ah ah!)
Ariyatiya
(ah ah!)
Arirarira
Otun ti zeh, Awa ti de eh
Ariyatiya
(ah ah!)
Ariraria
(ah ah!)
Ariyatiya
Otun ti zeh, Awa ti de eh
I no be novice
Make sure you notice
Any beat I'm on
I do justice
Try nah make my way out of Trenches, Uwe eeeee
Money on my mind your bitch on My mind too
She wanna be friends I wanna be Friends too
She wanna be more that makes
Us two
When you see me you can say Bonju
Omo boy just wanna blow oh
I know you can't comprehend my Flow oh
When I sing ke sha ma jo oh
Eyin temi ogenedo oh
Omo boy just wanna blow oh
I know you can't comprehend my Flow oh
When I sing ke sha ma jo oh
Eyin temi ogenedo oh
Kemi sha ti lowo
Kemi sha ti na wo
All of them go con know
Otun ti zeh, Awa ti de eh
Kemi sha ti lowo
(Kemi sha ti lowo!)
Kemi sha ti na wo
(Kemi sha ti na wo!)
All of them go follow
(All of them go follow!)
Otun ti zeh, Awa ti de
Arirarira
(ah ah!)
Ariyatiya
(ah ah!)
Arirarira
Otun ti zeh, Awa ti de eh
Ariyatiya
(ah ah!)
Ariraria
(ah ah!)
Ariyatiya
Otun ti zeh, Awa ti de eh
Abare ji maji, Eyere mu sebe
Abure to wo, Iwo na jije
Tife, masope won ti gbemidebe
Tade na to wo, ou na jije
Written by: Boluwatife Temitope Osho, Masope Temisire Kehinde, Timileyin Tosin Adeleye
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...