ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Philipiano
Philipiano
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Philip Philipiano Adewale
Philip Philipiano Adewale
Composer
Billirano Billi Billirano
Billirano Billi Billirano
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Olamide OfofoLoaded
Olamide OfofoLoaded
Mastering Engineer
Walexico Beatz
Walexico Beatz
Producer

歌詞

So who knows ?
No body ever know tomorrow o
Emi ti sa lo fun Awon sofo o
So many plenty things
I don't know un un un
Another man foods
Is another man poison
Oluwa turn my nothing to something
Foju dimi as omo ogbon mo soji
As he Dey do me I no tell anybody
And I'm capable
They never no say I'm unstoppable
Laye ti mo wa mio ma ni resu
Ore Oluwa is uncountableee
So me I say back
To sender ahh ahh ahh
Cause No more hater
If no be a goal call me later ahh
Any update make
We share am (raba Daadaa)
Anu ni Mori gba
Awon frenemies won fe kin gbera
Oju ni won fi feni Won finu fewa
Won fe somi si center aahh
You see say I no Dey play
Momsy je koye mi pe
Olowo lolaye
Aje afi DanDan kinri batishey
I Dey think about my life
I Dey chase my dream
I Dey run chase bank
I Dey top cc
If I ever make it I go
Dey grateful
Brother killing brothers
Like there's no pity
Iro ni won pa
They living fake life
Some of them Dey suffer
Nah Benz you Dey use for insta
But you no get honder
You Dey chase away your helper
He go better alaye
Mhi no Dey fake am
Calm down o, Oma gberah o
Bowo bade them go hear am o
If no be money call me later o
I Dey hustle for the paper oo
Calm down o, Oma gberah o
Bowo bade them go hear am o
If no be money call me later o
I Dey hustle for the paper oo
No dulling fun Omo nobody
Tofe di somebody
No sleeping No resting
But we keep hustling
When Sapa hold me
They no see me
And I know I'm capable
They never no say I'm unstoppable
Laye ti mo wa mio ma ni resu
Ore Oluwa is uncountableee
So me I say back
To sender ahh ahh ahh
Cause No more hater
If no be ego call me later ahh
Any update make
We share am (raba Daadaa)
So me I say back
To sender ahh ahh ahh
Cause No more hater
If no be ego call me later ahh
Any update make
We share am (raba Daadaa)
Written by: Billirano Billi Billirano, Philip Philipiano Adewale
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...