ミュージックビデオ

Don Dada
{artistName}の{trackName}のミュージックビデオを見る

クレジット

COMPOSITION & LYRICS
Michael Dele
Michael Dele
Songwriter

歌詞

Hustle like nobody Back in the days When I know nobody, when I no get money From Makoko to Ebute-Metta Living my life like say, like tomorrow go better M'oni pe m'o m'oyan ri I know some people, m'o mo sanmori Remember the time I no be somebody Dem dey run, dem no wan gum body M'oni pe m'o m'oyan ri I know some people, m'o mo sanmori Remember the time I no be somebody Dem dey run, dem no wan gum body I be the Don Dada (Don Dada) One Africa Mandela (Mandela) I give you what you desire (Desire) Because I be number one (Number one) I be the Don Dada (Don Dada) One Africa Mandela (Mandela) I give you what you desire (Desire) Because I be number one (Number one) Lasgidi where we dey, I know wetin I face I sell firewood and plantain M'oni k'owo l'epe But now, emi omo no salary I'm living my life, check my gallery I love my bottles black, like melanin Na im be my medicine M'oni pe m'o m'oyan ri I know some people, m'o mo sanmori Remember the time I no be somebody Dem dey run, dem no wan gum body I be the Don Dada (Don Dada) One Africa Mandela (Mandela) I give you what you desire (Desire) Because I be number one (Number one) I be the Don Dada (Don Dada) One Africa Mandela (Mandela) I give you what you desire (Desire) Because I be number one (Number one) Hustle like nobody Back in the days When I know nobody, when I no get money From Makoko to Ebute-Metta Living my life like say like tomorrow go better I be the Don Dada (Don Dada) One Africa Mandela (Mandela) I give you what you desire (Desire) Because I be number one (Number one) I be the Don Dada (Don Dada) One Africa Mandela (Mandela) I give you what you desire (Desire) Because I be number one (Number one) Don Dada (Don Dada) Mandela (Desire) Number one (Number one) I'm the number one Don Dada Mandela Desire Number one
Writer(s): Michael Dele Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out