クレジット
PERFORMING ARTISTS
Mr. Honey
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Obika Chidi Honey
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mr. Honey
Producer
歌詞
The thing wey my eye don see
The thing wey my
Yeah
The thing wey my eye
Don see my mouth nor
Go fit talk am o yeah
The thing wey God e don start
Your juju nor go fit stop am o yeah
Nor be today we start it's
Been a very long time ago
My mama tell me say
Bobo anything you reap you sow
She tell me say nor
Do bad o nor do bad oo yeah
Me I live my life jeje me
Sef I nor do bad oo yeah
I just Dey live my life jeje (jeje)
Me I nor get time
For trouble (trouble)
I just Dey live my life jeje (jeje)
Me I nor get time
For trouble (trouble)
I just Dey live
My life jeje jeje oooo
Me I nor get time
For trouble trouble ye
Oya say jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Something must to kill
A man oo make wetin
I no know no kill me ooo
I Dey mount my guard oo make
All these enemies no see me ooo
Make dem no see me ooo
We make mistakes
And we learn lessons
You still single and you
Still searching remember
Nobody be the right person
Make dem no see me ooo
We make mistakes
And we learn lessons
You still single and you
Still searching remember
Nobody be the right person
Musa don see
Many things for gate
I get flight to catch
And I no fit to wait
I be introvert I nor
Dey like debate oo
I nor dey like debate
Musa don see
Many things for gate
I get flight to catch
And I no fit to wait
I be introvert I nor
Dey like debate oo
I nor dey like debate
I just Dey live my life jeje
Me I nor get time for trouble
I just Dey live my life jeje
Me I nor get time for trouble
I just Dey live my life jeje jeje oooo
Me I nor get time
For trouble trouble ye
Oya say jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
That's allThe thing wey my eye don see
The thing wey my
Yeah
The thing wey my eye
Don see my mouth nor
Go fit talk am o yeah
The thing wey God e don start
Your juju nor go fit stop am o yeah
Nor be today we start it's
Been a very long time ago
My mama tell me say
Bobo anything you reap you sow
She tell me say nor
Do bad o nor do bad oo yeah
Me I live my life jeje me
Sef I nor do bad oo yeah
I just Dey live my life jeje (jeje)
Me I nor get time
For trouble (trouble)
I just Dey live my life jeje (jeje)
Me I nor get time
For trouble (trouble)
I just Dey live
My life jeje jeje oooo
Me I nor get time
For trouble trouble ye
Oya say jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Something must to kill
A man oo make wetin
I no know no kill me ooo
I Dey mount my guard oo make
All these enemies no see me ooo
Make dem no see me ooo
We make mistakes
And we learn lessons
You still single and you
Still searching remember
Nobody be the right person
Make dem no see me ooo
We make mistakes
And we learn lessons
You still single and you
Still searching remember
Nobody be the right person
Musa don see
Many things for gate
I get flight to catch
And I no fit to wait
I be introvert I nor
Dey like debate oo
I nor dey like debate
Musa don see
Many things for gate
I get flight to catch
And I no fit to wait
I be introvert I nor
Dey like debate oo
I nor dey like debate
I just Dey live my life jeje
Me I nor get time for trouble
I just Dey live my life jeje
Me I nor get time for trouble
I just Dey live my life jeje jeje oooo
Me I nor get time
For trouble trouble ye
Oya say jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
Jeje jeje jeje
That's all
Written by: Obika Chidi Honey