クレジット
PERFORMING ARTISTS
Yk Ayno
Performer
Cheeboss
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Utiezeh Nkereawaji Clement
Songwriter
Obinna Chimbunwannem
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yk Ayno
Producer
Pseudo
Producer
歌詞
Bad sharp guy
I be bad, I be bad
I be bad sha-
Bad sharp guy
I be bad, I be bad
I be bad sharp guy
I dey ball like Camavinga, sharp winger
Forget my innocent face
If you loose guard I go shoot shot, e must enter
Anyhow you see am you go take
From the street side, I be repping Port Harcourt
Baby girl na your heart we go break
If you no serious, na here you go dey
Make I tell you tori wey go burst your
There used to be a time I use get those pretty girls
And dem MILF, was pretty wild for ah teen
And you know my style was infectious
Didn't need to stress, all I did was just flex
Unlike Barney Stinson, didn't lie to get laid
Like Stanley, the one who sang "Get Layd"
If I catch you, I go bend you
And your Waka go fine tune, I no fit lie you eh
Bad guys, bad guys
Alakori, kilo ma se
I say bad guy, bad guy
You be Alaye if you no be sharp guy
All dem girls dem ah roll with 'em bad guys
That's why you see ah nerd turn ah bad guy
Bad guy, bad guy
Kilo ma se, kilo fe
Bad guy bad guy
Doings wey we dey on, say it's not child's
You try to fuck with me, you're not wise
Omo if you porous, we are not guys
Steady chasing mullah with a red eyes
It ain't easy hustling with no mob ties
Swear to keep it real and never tell lies
Swear to keep it real and never tell lies
Unless it's necessary
If you do me bad I go do you times 3
2023 I still got no degree
I ain't got not worries cause e sure for me
E too sure for me
Cause I be bad guy and I know bad guys too
If I loose money, I make it back times 2
2022 I been dey suffer too
But just look down on me if e sure for you
Bad guys, bad guys
Alakori, kilo ma se
I say bad guy, bad guy
You be Alaye if you no be sharp guy
All dem girls dem ah roll with 'em bad guys
That's why you see ah nerd turn ah bad guy
Bad guy, bad guy
Kilo ma se, kilo fe
Tell me what you Gon do? Kilo ma se, kilo ma se
Written by: Obinna Chimbunwannem, Utiezeh Nkereawaji Clement