album cover

Diva

14Afro-Beat2023
album cover
Divaは、アルバム『{albumName}』の一部として2023年3月15日に4932805 Records DK2によりリリースされましたDiva - Single
アルバムDiva - Single
リリース日2023年3月15日
レーベル4932805 Records DK2
言語English
BPM150
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

Tell me what to do
Shey na because I fell in love with you
You don turn a man to fool
Shey na crime to love, night and day you dey for my head
I don turn to your mumu, Odo o
Shey na crime to love, night and day you dey for my head
I don turn to your mumu, Odo o
Because you be Diva, you be Diva already
Come be my Diva, you be Diva already
Genevieva Diva already
Nobody deny am deny am Odo o
Because you be Diva, you be Diva already
Come be my Diva, you be Diva already
Genevieva Diva already
Nobody deny am deny am Odo o
My head dey hot o
My neck dey hot o
My temperature dey rise
All because of your love Odo o
Make I compose o
I no looseguard o
Just let your heart to love me
Girl come hold me tight
Make I dey kiss and caress your thighs
Because you be Diva, you be Diva already
Come be my Diva, you be Diva already
Genevieva Diva already
Nobody deny am deny am Odo o
Because you be Diva, you be Diva already
Come be my Diva, you be Diva already
Genevieva Diva already
Nobody deny am deny am Odo o
My head dey hot o
My neck dey hot o
My temperature dey rise
All because of your love Odo o
Written by: Okolonkwor Chukwuma David

Shazam フッター

言語を選択:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

フォローしてください

Loading...