クレジット
PERFORMING ARTISTS
Bruzieee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Ayileka
Songwriter
Femzee
Songwriter
歌詞
Hmm hmm hmm hmm hmm
Chacharichichacha
247, I’m on my mind grind(I’m on my grind)
I’m on my grind o
I’m on my grind o o yaya
247 Mo wa lori ishe yen(mo wa lori ishe yen)
I’m on my grind o(I’m on my grind)
Oloun gbo oloun gbo
I dey cry gan(I dey cry gan)
When I hear the music o
I dey cry gan(I dey cry gan)
The music e enter my soul o(i dey cry gan)
Oloun ngbo when I hear the music o(I dey cry gan)
Na naija wey I dey I understand the assignment oh no no
Huh huh ye
Na naija wey I dey I understand the assignment oh.
Vibes
Won le pami
Issa No no no
No be dem gimme life
Won le pami o
I believe in God
And him miracle o
Na him gimme vibes and the melody o
Dem talk say I dey vibrate gan(vibrate gan)
Na baba God I give the glory(give the glory)
Oloun gbo oloun gbo
I dey cry gan(I dey cry gan)
When I hear the music o
I dey cry gan(I dey cry gan)
The music e enter my soul o(i dey cry gan)
Oloun ngbo when I hear the music o(I dey cry gan)
Sheybi awon lofe kin ma shaleye
Bruzieee gbemi trabaye
Man don dey hot since 190 before they born their mama ye
Awon aye
Anything you do omo won a soro soro awon aiye
But man no dey send me I am steady picking up new colors like
Roll up the loud in benz(awuu)
Private trips all up my passport
Haters can talk what they want
Cos na me get the film and na me be the actor
I say goodbye to my exes
Bitch aint need you no more
Enemies know they can’t get me
We both know that’s a NO NO
Na naija wey I dey I understand the assignment oh no no
Huh huh ye
Na naija wey I dey I understand the assignment oh.
Written by: Samuel Ayileka