クレジット
PERFORMING ARTISTS
Sanki
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Idongesit Usoh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatz Vampire Craze
Producer
Drace
Producer
歌詞
Iyea, iyea, iyea
Some kind things no dey bother me
Like when the fake ones dem brother me
They act good vibes in front of me
But behind my back they slaughter me
I no Dey ask tailor for my shoe size
Or kill myself for a good life
I don’t wanna blend in
It’s better to burn than fade out of God’s sight
Shey you feel the energy
Make nothing do the energy
E no get as e wan be
As long as I put these truths in Melodies
Cause everything on God
(On God)
Till the day wey e go sup
(Go sup)
Everything on God
(On God)
Till the day wey e go sup
(Go sup)
As a black gee wey come from trench town
Mama tell us say devil get white gown
No go fuck up
Abeg no go plus
God’s time no be clock wey dey church
No Dey lose No Dey blast
Keep it on a low Zero fugazi
No Dey hola
Brother no Dey jinx
Put your bad habits for your blue jeans
These are the things wey dey drive me
The reason wey I no Dey fall sick
I no believe on no magic
Cause everything on God
(On God)
Till the day wey e go sup
(Go sup)
Everything on God
(On God)
Till the day wey e go sup
(Go sup)
Written by: Idongesit Usoh