クレジット

PERFORMING ARTISTS
Pohzitive
Pohzitive
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Praise
Samuel Praise
Songwriter

歌詞

Girl you\'re fine
Don\'t worry \'bout it
You beautiful baby don\'t worry
Girl you\'re fine
Don\'t worry \'bout it
You beautiful baby don\'t worry
Love me like I love myself
They can\'t love me like I love myyy
Commor your leg o !
Amarachi no dey see boys
4 of her friends all of them dey date G boys
One of her friend na the real magician
Sabi book well well she be mathematician but she dey broke
Oge na her friend
Oge no dey do like that Oge no dey pretend
Oge na person wey be say ok na dem tell her make she consider to run things as in runs girl
She say she go run am
But her thoughts running away
Every other day run around but she say she
Thought of all the way she go fuck up if her family support the motion
But she say \'no\'
Girl your body is gold
No go give am anybody wey you see for the road
Baby girl love yourself or no other person would
Such beautiful scars that\'s written all over you before you know
She fell in love with herself again o
Before you know
She fell in love with herself again o
Before you know
You\'re so beautiful
She fell in love with herself again o
 She say they can\'t love me like I love myself they can\'t love me like I love myself
They can\'t love me like I love myself they can\'t love me like I love myself
They can\'t love me like I love myself they can\'t love me like I love myself
Girl you\'re fine
Don\'t worry \'bout it
You beautiful baby don\'t worry
Written by: Samuel Praise
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...