Elewon
8,122
Afro-Beat
Elewonは、アルバム『{albumName}』の一部として2022年12月14日にMSN GANG/Arogumenite SoundsによりリリースされましたElewon(Flog Politicians)
メロディック度
楽曲がどれだけ明確で覚えやすいメロディを持ち、はっきりとした音楽パターンに沿っているかを示します。メロディック度が高い楽曲は、わかりやすく印象に残る楽器やボーカルラインが特徴です。
アコースティック度
楽曲が、電子楽器やデジタル合成音の代わりに、どの程度アコースティック楽器(ピアノ、ギター、バイオリン、ドラム、サックスなど)に依存しているかを示します。
ヴァランス
楽曲のハーモニーやリズムによって伝わる音楽的なポジティブ度や感情的トーンを示します。値が高いほど幸福感、興奮、陶酔などの感情を表し、低いほど悲しみ、怒り、憂鬱などの感情を表します。
ダンサビリティ
テンポの安定性、リズムパターン、ビートの強調などの要素を組み合わせて、楽曲が踊りやすいかどうかを示します。ダンス向きの楽曲は、一定のテンポ、反復的な音楽構造、強いダウンビートを持つ傾向があります。
エネルギー
楽曲の知覚される強さを示し、テンポ、音量の変化、音の密度などによって影響されます。エネルギーが高い曲は、力強いリズムや密度の高い編成を特徴とし、エネルギーが低い曲は、音の間隔が広く、テンポもゆったりとした構成になる傾向があります。
BPM107
歌詞
[Intro]
Abama akpre je (Sou sou sou)
Now you if tell all una politician make dem go jokoo
Tori a lẹnu, a nibọn, a ni gbogbogbo
[Verse 1]
Dem they sell our oil land to oyinbo them
Na im make boys dey vex them come dey kidnap them
Dem they sell our oil land to oyinbo them
Na im make boys dey vex them come dey kidnap them
Father land dem come our land o
Father land dem come posi for our land eh
[Verse 2]
Dem say dem want to give us gbege
Dem say dem wan come give us gbege
Na so dem say dem wan come give us gbege
Dem say dem won come give us gbege
When Niger Delta boys dem dey provoke
Bayelsa dem dey with their longy
Warri na dem dey arrange tabi
Make you tell me who dem wan come gbege o
When Niger Delta boys dem dey provoke
Bayelsa dem dey with their longy
Benin na dem dey arrange tabi
Make you tell me who dem wan come gbege o
[Chorus]
Ẹ le wọn
Ani ẹ le wọn
Ẹ le wọn
I say ẹ le wọn
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
[Verse 3]
O ya for this country, for this country o, for country oh
Boys dem don dey vex
For this country o, I say for country oh, for this country o
Boys dem don dey vex
And na every corner the boys dem dey
Dem dey vex pass down river
Junction to junction the boys dem dey
Dem dey vex pass down river
Because dey wan get money dem won get money pass Abiola
Dem wan go to that place wey dem dey call Akata
Because dey wan get money dem won get money pass Abiola
Dem wan go to that place wey dem dey call Akata
O ya, na every corner the boys dem dey
Dem dey vex pass down river
I say junction to junction the boys dem dey
Dem dey vex pass down river
[Chorus]
Ẹ le wọn
Ani ẹ le wọn
Ẹ le, ẹ le wọn
I say ẹ le wọn
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
[Verse 4]
We just dey suffer dey suffer dey suffer dey suffer everyday
But our leader dem dem no wan hear
Suffer dey suffer dey suffer dey suffer everyday
But our leader dem dem no wan care
Dem don carry our oil money dey go keep for Abuja
All our refinery e don wan for Berger
I don tire for this our fire disaster
Wey make all my brother go die for pipeline
To get money for this country you must to sign life and death
And some baba alaye dem dey wey get plenty investment
To help their junior brother dey do dem like WAEC
Na im make boys dey vex dem come dey kidnap dem o
[Chorus]
Ẹ le wọn
Ani ẹ le wọn
Ẹ le, ẹ le wọn
Ani ẹ le wọn
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
[Verse 5]
Dem say dey want to give us gbege
Dem say dem won come give us gbege
Na so dem say dem won come give us gbege
Dem say dem won come give us gbege
When Niger Delta boys dem dey provoke
Bayelsa dem dey with their longy
Warri na dem dey arrange tabi
Make you tell me who dem wan come gbege o
When Niger Delta boys dem dey provoke
Bayelsa dem dey with their longy
Benin na dem dey arrange tabi
Make you tell me who dem wan come gbege o
[Chorus]
Ẹ le wọn
Ani ẹ le wọn
Ẹ le, ẹ le wọn
I say ẹ le wọn
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Cos mo ni ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ani ẹ ma ṣe laulau siwa o (Laulau)
Ẹ le wọn
Ani ẹ le wọn
Ẹ le, ẹ le wọn
I say ẹ le wọn
Written by: Oitsefemi Majemite Ekele