クレジット
PERFORMING ARTISTS
BANTU
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Babajide Okegbenro
Composer
Adegoke Odukoya
Songwriter
Opeyemi Oyewande
Composer
Isaiah Odeyale
Composer
Akinkunmi Olagunju
Composer
Abiodun Oke
Composer
Ayomiku Aigbokhan
Composer
Damilola Williams
Composer
Olukorede Omirinlewo
Composer
'Tunde Alabi
Composer
Mayowa Osuntokun
Composer
Akinyanmi Akinhinmola
Composer
Abigail Ireoluwa Allen
Composer
歌詞
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Wetin self dey do us wey we dey fear our greatness?
Why some dey act like say dem no get sense?
Helter-skelter dem dey run say dem find better
Make it or fake it na di kókó of di matter
Everybody wants to be an influencer parody
Jesters and haters trapped in tragicomedy
No escaping the fact say we no dey think dey follow
Subjugated, colonised for ever chasing shadows
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Instead make we study our philosophies and science
Dig deep in history and a legacy defiant
Na to waste time dey duplicate mistake after mistake
Close eye no hear word until everything scatter brake
Bend down boutique na we programmed mentality
Brand new second-hand fabricated reality
Import and consume our obsession and passion
Short sighted lost and blind
We march to destruction
Ah ah ah
Borrow borrow borrow
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Written by: 'Tunde Alabi, Abigail Ireoluwa Allen, Abiodun Oke, Adegoke Odukoya, Akinkunmi Olagunju, Akinyanmi Akinhinmola, Ayomiku Aigbokhan, Babajide Okegbenro, Damilola Williams, Isaiah Odeyale, Mayowa Osuntokun, Olukorede Omirinlewo, Opeyemi Oyewande