歌詞

Ooooo na oooo na eh I say make I telli you my story mmm My God nor dey use me shere mmmm Na agidigba be him name ooo Na ebenebe be him style o Open red sea for my sake Nothing wey this God nor go fit do just for me eh eh eh Can I get an hallelujah, If u believe that the Lord is good Can I get another amen, If u believe that lord is good He's been, so good, He's been more than just a friend He's been so kind, And his love is everlasting Hallelujah hallelujah Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh Hallelujah hallelujah Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high Shot down for baba mi lo ke Mi to ri motegbe Leke ah ah If to say na man oo, he for don knack me for ground Jehovah you are mighty Every other god, dey be wood and kunkun All of them are sleeping, but u nor dey sleep,u nor dey slumber lie lie So I give my worship to the one wey own my life You deserve all praises Hallelujah to the most high Goddddd Hallelujah hallelujah Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh Hallelujah hallelujah Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh Hallelujah hallelujah Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh Hallelujah hallelujah Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh What you say In the morning when I rise (geh geh geh) I will lift up this my voice (o lo lo o lo lo) To the one who save my soul (mmm mm mmm) Sing hallelujah In the morning when I (In the morning when I rise) yeahhh I will lift up this my voice To the one who save my soul Sing hallelu(Sing hallelujah) Hallelujah is the (Hallelujah is the highest praise) Hallelujah is the highest praise (okay) Hallelujah is the highest praise Hallelujah is the highest praise Hallelujah is the highest (Hallelujah is the highest praise) Hallelujah is the highest praise Hallelujah is the highest (Hallelujah is the highest praise) Hallelujah is the highest (Hallelujah is the highest praise) Hallelujah is the highest (Hallelujah is the highest praise) Hallelujah is the highest (Hallelujah is the highest praise) Hallelujah is the highest (Hallelujah is the highest praise)
Writer(s): Frank Edwards, Donald Moen Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out