クレジット

PERFORMING ARTISTS
Young og
Young og
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Young og
Young og
Songwriter

歌詞

Call me young og (oh-oh)
Baba wipe my sorrows malo
Na when e dey sweet you dey call
I no wan dey beg for junction
Gbere komi baba tete joor
I gats face my fears lowkey
For this life nobody holy
If i enter dem go know me
Brother watch who u call homie
I never ever understand
Say this life na come and go
And if you ever wish down
I promise i go let go
I never ever understand
say this life na come and go
And if you ever wish down
I promise i go let go
Why be say na people i love dey do me bad
Baba jowo maje ki ota gbemi ni handicap
Why be say na people i love dey do me bad
Baba jowo maje ki ota gbemi ni handicap
You never hear my matter finish
And if i reason you go you go off limit
Nobody dey to dey caution me
As omo ope me i run all things low key
Buh for hood wey i dey
Dem plenty wey no wan see my face
I no fit run your race
Dey your dey i dey work for my fame
Tell me where you dey for those hard times
Oju mi rito plenty patterns
Mabinu if you call i no get time
Na my hustle i dey face i no get time
Tell me where you dey for those hard times
Oju mi rito plenty patterns
Mabinu if you call i no get time
Na my hustle i dey face i no get time
Why be say na people i love dey do me bad
Baba jowo maje ki ota gbemi ni handicap
Why be say na people i love dey do me bad
Baba jowo maje ki ota gbemi ni handicap
I never ever understand
say this life na come and go
And if you ever wish down
I promise i go let go
I never ever understand
say this life na come and go
And if you ever wish down
I promise i go let go
Written by: Young og
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...