クレジット

PERFORMING ARTISTS
Zili
Zili
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Arafat Musa
Arafat Musa
Songwriter

歌詞

Bad boy zili nahh
Zili nahh
Yah yah yah yah
Mi d gal dem sugah
Give her one time make the girl bend ova
Yaya yaya
Wataguan
My caramel ting keep it so classy
She my drug she my only chargie
Number one she the girl I wan marry
First class to Dubai Abudhabi
Girl I really wanna spend my life with you
Baby girl am gon spend my cash on you
Gucci bag girl u know I’ll cop for two
Louis v girl u know it’s all for you
You so fine girl
I don Dey for your matter ah ah
I not fit light my cigar ah ah
We be the gal dem sugar ah ah
Making the girls dem bend ova
(Wataguan)
Wataguan tell me wataguan
It’s not crime if you be shawty
I might like to make u my wifey
Cool me down
Nah the kind ting wey fit cure my craze
Every time I see you Dey cool my mind
Na the kind ting wey fit take me high ah ah
Babby just hold me down
Nah the kind ting wey fit cure my craze
Every time I see you cool my mind
Na the kind ting wey fit take me high ah ah
Too special girl too nice
Too sweet and girl too fine
Oya baby come be my jelly wine
Today today today
Too fine yeah my babby too fine
Oya come and be my babby nwa Nyoma
Babby girl you fine no lie eah
Omo to Shan girl u fine and u classy
The way u bop and u wine
Girl I fancy that like I can’t see you
But I want see you oooh
Give me company
Anywhere u wan go girl make
You talk am
Anywhere u wan go baby make u yarn am
Me ready to take u round the world in two days
Big truck taking two lanes
Anything u want you getting two ways
You so fine girl
I don Dey for your matter ah ah
I not fit light my cigar ah ah
We be the gal dem sugar ah ah
Making the girls dem bend ova
Wataguan tell me wataguan
It’s not crime if you be shawty
I might like to make u my wifey
Cool me down
Nah the kind ting wey fit cure my craze
Every time I see you Dey cool my mind
Na the kind ting wey fit take me high ah ah
Babby just hold me down
Nah the kind ting wey fit cure my craze
Every time I see you Dey cool my mind
Na the kind ting wey fit take me high ah ah
Too special girl too nice
Too sweet and girl too fine
Oya baby come be my jelly wine
Today today today
Too fine yeah my babby too fine
Oya come and be my babby nwa Nyoma
Babby girl you fine no lie eah
Written by: Arafat Musa
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...