album cover
Bad
71
Pop
Badは、アルバム『{albumName}』の一部として2023年8月2日に4526498 Records DKによりリリースされましたBad - Single
album cover
アルバムBad - Single
リリース日2023年8月2日
レーベル4526498 Records DK
言語English
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー
BPM111

歌詞

Ooooh noooo
Ooohmm hmmm
Say them never know wetin sup
My business my business
Fuck anything you think
Because I've been there I've been there
Nobody send you
When you fucked up and so depressed
I no the send them now
I'm balling like Osimhen
But on defence
Now you think I'm wicked (see anything wey they won talk na them go talk)
I just the find my peace so I'm cooked up in my business (I no get their time at all I just dey my lane)
So many temptation
I'm just hoping I'll reach there
Na only God I get
To set me up on this lane
They can't see meee
Aunty jor jor mi (Aunty jor jor)
They won murder me (they won murder)
They won over me (they won over)
Father cover me (father cover me)
Iwoliwo Iwoliwo
Iwoliwo Iwoliwo
Iwoliwo Iwoliwo
Iwoliwo Iwoliwo
Them never know
I rather go get the bag
Put on your shoe make we dance
Cus that body bad I know
Na she make me sing all the time
Cus that body bad I know
Oooh noo
She do me nice and slow
I want more
Ooh no
I rather go get the bag
Put on your shoe make we dance
Cus that body bad I know
Na she make me sing all the time
Cus that body bad I know
Oooh noo
She do me nice and slow
I want more
Ooh no
Holy father
Make your anointing no quick finish for my head
Na only you I get I no fit to compare
Oooh nooo
You be my last chance yeah
Oooh yeah
Aunty jor jor mi (Aunty jor jor)
They won murder me (they won murder)
They won over me (they won over)
Father cover me (father cover me)
Iwoliwo Iwoliwo
Iwoliwo Iwoliwo
Iwoliwo Iwoliwo
Iwoliwo Iwoliwo
I rather go get the bag
Put on your shoe make we dance
Cus that body bad I know
Na she make me sing all the time
Cus that body bad I know
Oooh noo
She do me nice and slow
I want more
Ooh no
I rather go get the bag
Put on your shoe make we dance
Cus that body bad I know
Na she make me sing all the time
Cus that body bad I know
Oooh noo
She do me nice and slow
I want more
Ooh no
Written by: Samuel Owoicho Omaji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...