ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
PopDave
PopDave
Performer
COMPOSITION & LYRICS
David Chinweike Hope
David Chinweike Hope
Songwriter

歌詞

Wonder why
I wonder why
I wonder why
I wonder why
You know oh
You know oh
Poplildavid
So many people don go o
So many people don die
Wetin dey happen for real
Now am feeling so bad
Oh no no oh no no I no fit cry oh why
The way how things are going so bad
Right now I can’t explain
I can’t explain this
I can’t imagine
The way how things are going so bad
Oh no I can’t explain
For real you drag us go low
You made us lose our patience
Oh no am going so crazy so crazy ye ye ye
So many people don go o
So many people don die
Wetin dey happen for real
Now am feeling so bad
Oh no no oh no no I no fit cry oh why
The way how things are going so bad
Right now I can’t explain
Fuck the government I no want
Cap cap cap
My people dey die
Wetin dey happen for back
a ye ye
Una no dey see
Shey my eye dey blind for real
Oh no no I Dey feel bad
My eye eye my eye eye my eye eye
Don cry cry cry
Say you cry cry cry
My eye eye don cry cry cry
No you cry cry cry
My eye eye don cry cry cry
Yes you cry cry cry
My eye eye don cry cry cry
Cry cry cry
O lo lo ma ma ye
So many people don go o
So many people don die
Wetin dey happen for real
Now am feeling so bad
Oh no no oh no no I no fit cry oh why
The way how things are going so bad
Right now I can’t explain
Wonder why
I wonder wonder wonder why
I wonder why
Written by: David Chinweike Hope
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...