歌詞

Babylon, Babylon Babylon, Babylon Yeah (Phantom) Babylon, Babylon Me I go run and run until I (no, yo) Babylon, Babylon Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh) Dem say make I no go, enemies dem set trap I waka with leg like who dey cele church Normally, I no fear, my paddy I dey tell you If corona burst, me I no still wear mask Shey you remember when we no fit hold the tears back When we still dey push Iyana school to Festac? This my tori you no go fit learn, oh 'Cause na the kind matter wey go fit to end class, yeah, yeah Babylon, Babylon Me I go run and run until I (find Heaven's gate, no, yo) Babylon, Babylon Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh) Stubborn, stubborn Stubborn for igboro Blow that kanaku for your face like Okoro Leader, lion, yes, I be idolo Fight and face my fears, no ojoro Fire burn Babylon (Jésu) Man ah move like a stallion (Jésu) Mi team strong, mi nuh tag along (Jésu) World best, ah di champion Victony carry on Them been dey shenk me say I no be member I go reset back if I reason my setback Isi Ebuka, I get big head And I stubborn pass government wey no gree to end sars, yeah, yeah Babylon, Babylon Me I go run and run until I (ye, ye, no, yo) Babylon, Babylon Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh) (Stubborn, stubborn) (Stubborn for igboro) Me I go run and run until I, no, yo (Stubborn, stubborn) (Stubborn for igboro), Babylon Me I go run and run until I (find heaven's gate, oh)
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Sonzi, Ayobami Oladapo Olayeye, Daramola Abiola, Ebuka Victor Anthony Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out