album cover
Hossa
album cover
Hossaは、アルバム『{albumName}』の一部として2024年2月16日にDvpper DigitalによりリリースされましたPawn - EP
アルバムPawn - EP
2024年2月16日
レーベルDvpper Digital
言語English
BPM115
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

STARLOMO
Mehn i've been through things
Ve seen things
Jealousies
Frenemies
Back stabbing
Sometimesi ask what is my crime
But dem no fit stop all the prophecies
I geti God and He no dey fail me
And if dem like make dem come try
E no concern me
Cuz
God cover me i no fit lie
Money on my mind
Aye o le ju
I just wan survive
You only live one life
I no fit trade my peace of mind
A clear picture
My competition in the mirror
You no fit kill my vibe
You no fit stop my shine o
God cover me i no fit lie
Ah Hossa!
Eh sho ja!
The way i chop life
Is my concern
So make nobody bother me
A' n jaiye la a a vida!
Omo sho ja!
Person wey give up
Omo na him f up
Me i live it all to God
Halle lu lu Hossa
Hossanana Hossa
Giving thanks to jehova
Carry pad for my shoulder
Money sagging my trouser
Say bye bye to sapa
Omo no be my power
A' n jaiye lavi
Shey you see
Gbas gbos
Omo mo ja ja ja
Cover my face lagbaja
Swalalala
Won ti n gbo wa n' canada
Small gbedu drop and e don dey cause kasala
Blow my trumpet paranran
As dem dey sleep falala falalala
A' n jaiye lavi
Shey you see
Ah Hossa!
Eh sho ja!
The way i chop life
Is my concern
So make nobody bother me
A' n jaiye la a a vida!
Omo sho ja!
Person wey give up
Omo na him f up
Me i live it all to God
Ah Hossa!
Eh sho ja!
The way i chop life
Is my concern
So make nobody bother me
A' n jaiye la a a vida!
Omo sho ja!
Person wey give up
Omo na him f up
Written by: Sokan Oreoluwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...