McKoyの「Da da da (feat. Zaki Amujei & Aurha)」を聴こう。

Da da da (feat. Zaki Amujei & Aurha)

McKoy

Afro-Pop

1,503 Shazams

歌詞

Da da da, da da da, da da da Oh my God, it's McKoy sounds Da da da, da da da, da da da Oya gbe badi fun mi joor Joor mako funmi lo Kilogbe fun mi, Shey na juju ni Joor wa so fun mi joor Oya wetin you do me gan Na your love o ti mu mi gor Where you going ko mu mi lo Omoge sha ma do me soft Ibadi arere ibadi Wey no contain WC Look in my eyes what do you see Girl you sweet pass iyan ati egusi I will take you to buy all the Gucci I go sing for you pass WC Gbagbe Lade ati Lucy Only thing wey dem get na the pussy I'm the new cat the new dorobucci Da da da, da da da, da da da I'm the new cat the new dorobucci Da da da, da da da, da da da I'm the new cat the new dorobucci Boy, I'm down for you Got me hooked on you Baby, no be cruise yeah You hold me down, hold me down Just like that, shey no big jazz? You got me falling for you oh Body, body hot like the summer We go dey like bread and butter Anybody wey go put me asunder go die, die, die Cause I go fight for your matter Turn the Rock on top this your matter Baby only you fi the quench my fire Na only you be my heart desire Da da da, da da da, da da da I'm the new cat the new dorobucci Da da da, da da da, da da da I'm the new cat the new dorobucci Da da da, da da da, da da da
Writer(s): Favor Adaora Chioke, Inumimo Ayomide Idowu, Okikiolu Tolulope Awoyele Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out