クレジット
COMPOSITION & LYRICS
Fidelis Ugbemiekon
Songwriter
歌詞
Hello me i dey sing song
Ring ring get e girl for dah ding dong
Na me burst e up the yard make her sing song
Wey make her sing song
Ever since she need a romantic affi hold dah thing
Girl with dah pum pum thing
Make a man scram
I wan go down on my knee but I can't do
Tell me what it is that I can do
Wetin be my gain
If I no get money yeah
You for don leave me
Go away away
Yeah
That's why i stick To that plan
Looking for money yeah
So you can have a better life
Wetin be my gain
If I no get money yeah
You for don leave me
Go away away
Yeah
That's why i stick To that plan
Looking for money yeah
So you can have a better life
Hey wait
Baby make you balance it
Me and you
We be 5 and 6
You know I love our chemistry
Oh baby you're so romantic
With you near I love it
With you close I love it
I want you
Baby
Wetin be my gain sey make I know e ye
Cos I'm ready to stay wo wo
Wetin be my gain sey e ye
Make I know
Cos this loving go cost to something o
Tell me what's popping
Ki lo wan sup
Tell me whatsup
Mo cover
No be silicon lover
Mo cover
Tell me whatsup
Hmmm hmmm
Hey wait
Baby make you balance it
Me and you
We be 5 and 6
You know I love our chemistry
Oh baby you're so romantic
With you near I love it
With you close I love it
I want you
Baby
Everything I provide
So you can feel alright
So you can have rest of mind
And treat you so nice
Cos I'm feeling your vibe
Giving me different vibe
You a bad thing is a mad thing
Is okay if them no fit handle you
If dem no fit handle
Your body is a mad thing
Mad thing mad thing is a bad thing
Written by: Fidelis Ugbemiekon