album cover
Remember
9
Afro-Beat
Rememberは、アルバム『 』の一部として2023年10月1日にBlvckchvt MusicによりリリースされましたDolpson
album cover
アルバムDolpson
リリース日2023年10月1日
レーベルBlvckchvt Music
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー
BPM97

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Dolpson
Dolpson
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adedolapo Adeniran
Adedolapo Adeniran
Songwriter

歌詞

Make I sip the liquor make e cure my pain
I saw the message on my phone on a Saturday
E be like she Dey prank me cos I can't relate
She tell me she wan leave she Dey burst my Brain
I quickly roll it over put hand pon my face
E be like say dem cutting onions pon my face
I loved her like my music I didn't come to play
I never saw it coming till dem serve my plate
I no fit figure wetin I do
I'm just out here like it's all good
Anytime I see you, I go dodge you
Cos I no go like to make I cross you
When you miss me you're still free to call me
See my life without you is so lonely
I just feel sad and I'm staying Lowkey
Only if I knew you had to do these
All the things wey we do together
Hope you never forget remember
Cos the memories go Dey forever
We are still in love we're just pretenders
Everyday and night I Dey want you back
I Dey miss your vibes and the way you smile
And when I sing and you do the dance
Makes my heart melt like a little child
Reme Reme Remember
All the things we do together
Reme Reme Remember
Cos the memory's forever
Reme Reme Remember
All the things we do together
Reme Reme Remember
Cos the memory's forever
Eruku ti love up won ti break heart Eruku
My heart just do gbim gbim gbim gbim moti ku
Silifa de kilo fun mi but I say cruise
No love on the street omo aunty mi Ashe na true
Won serve mi n breakfast Woni n top e pelu juice
See me see trouble Ashe my boo still get a boo
Odun mi gidi gan buh I know I gat to move
Ta lo ni boo werey ta lo ni boo eleribu
I no fit figure wetin I do
I'm just out here like it's all good
Anytime I see you, I go dodge you
Cos I no go like to make I cross you
When you miss me you're still free to call me
See my life without you is so lonely
I just feel sad and I'm staying Lowkey
Only if I knew you had to do these
All the things wey we do together
Hope you never forget remember
Cos the memories go Dey forever
We are still in love we just pretenders
Everyday and night I Dey want you back
I Dey miss your vibes and the way you smile
And when I sing and you do the dance
Makes my heart melt like a little child
Reme Reme Remember
All the things we do together
Reme Reme Remember
Cos the memory's forever
Reme Reme Remember
All the things we do together
Reme Reme Remember
Cos the memory's forever
Written by: Adedolapo Adeniran
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...