album cover
Dance
1,718
World
Danceは、アルバム『{albumName}』の一部として2022年10月28日にDvpper DigitalによりリリースされましたDance - Single
album cover
アルバムDance - Single
リリース日2022年10月28日
レーベルDvpper Digital
言語English
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー
BPM111

歌詞

Yo X!
 
L’ojo Friday
So many girls coming my way
I no dey like follow highway
Na business talk I dey like dey
Make them no give me migraine
Talk to me nice sister Laide
Rock anybody kpe Yewande
Till early morning gbe wan lole
 
If money dey, if money dey, fine girls go dey
I want sha manya for here
I want to shayo today
Woh woh woh woh.
 
The kind of girls, the kind of girls
wey dey for here
Them fit make man start to craze
Them fit make man start to
Dance, Dance shakarara.
 
Fi ba di jo
ba di jo
ba di jo
ba di jo
ba di jo
ba di jo
Fi ba di jo
ba di jo
ba di jo
Dance, Dance shakarara
 
Fi ba di jo
ba di jo
ba di jo
ba di jo
ba di jo
ba di jo
Fi ba di jo
ba di jo
ba di jo
Dance, Dance shakarara
 
 
Ice on my wrist
Diamond piece
Smoke cannabis
No go ruin my peace
Catch my trips
By any means
Party all night
Make dem run that beat
Thunder fire enemies
Who dem be dey beef
So many things but I face my p
Life no be beans
But I roll my cheese
Life no be beans
So I roll my cheese (yeah yeah)
 
If money Dey
I go dey show people the money way
I go dey spray people the money yeee
We go dey ball with the money yee
For the party yeee
 
 
If money dey, if money dey, fine girls go dey
I want sha manya for here
I want to shayo today
Woh woh woh woh.
 
The kind of girls, the kind of girls
wey dey for here
Them fit make man start to craze
Them fit make man start to
Dance, Dance shakarara.
 
Fi ba di jo
ba di jo
ba di jo
ba di jo
ba di jo
ba di jo
Fi ba di jo
ba di jo
ba di jo
Dance, Dance shakarara
 
Fi ba di jo
ba di jo
ba di jo
ba di jo
ba di jo
ba di jo
Fi ba di jo
ba di jo
ba di jo
Dance, Dance shakarara
Written by: Puncho
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...