歌詞

All I do is Faaji! Sip some wine and enjoyment! It's chips the insane producer Shea make l yarn something Only me feel my pain Only me see my struggle Na me Dey see all things I Dey face in life No body follow me I no fit reason life Plenty things way dey full man head But if you think too much my guy you go loose for Lagos o Now All I do is Faaji! Sip some wine and enjoyment! Me no get time for any long talk Me no get time for any nonsense All I do is Faaji! Sip some wine and enjoyment Me no get time for any long talk Me no get time for any nonsense u know Ohoohoho Ooohho Ooohooho Faji!!! Nowadays I cool down Tryna get my groove on So many matter i reason way gimme goosebumps Me no fit to lose now cuz I pay my dues all I Dey comot myself from inside confusion I say dem dey feel me when I pull up Looking fresh and clean when I got my louis V Boots On Girl dem hanky panky for the function Every night we Dey disturb Now All I do is Faaji! Sip some wine and enjoyment! Me no get time for any long talk Me no get time for any nonsense All I do is Faaji! Sip some wine and enjoyment! Me no get time for any long talk Me no get time for any nonsense u know Ohoohoho
Writer(s): Amu Kingsley Chibuike Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out