ミュージックビデオ
ミュージックビデオ
クレジット
PERFORMING ARTISTS
Tobby Drillz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tobi Ayeni
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BunieTheFirst
Producer
DenzelTheRuler
Producer
歌詞
E don tey e don tey e don tey e don tey
Wetin remain wetin remain wetin remain
Na God Dey
But koleye but koleye but
Koleye their mindset
I just want make am make I fit to Dey
Feed my family make their mind rest
Oluwa soro so do aye mi
I no fit tell if I Dey do things wrong
So I Dey call on a daily
Abeg u hear me make u quick pick up
Oluwa soro so do aye mi
I no fit tell if I Dey do things wrong
So I Dey call on a daily
Abeg u hear me make u quick pick up
Ah aye yi problems no Dey show but e many
That's why I no Dey brag no Dey envy
Cos e go reach my turn ye o
Mo n shaye mi eleru gberu e on a daily
And if u no face am e go heavy
So I Dey hold my own ye o
Ah aye yi problems no Dey show but e many
That's why I no Dey brag no Dey envy
Cos e go reach my turn ye o
Mo n shaye mi eleru gberu e on a daily
And if u no face am e go heavy
So I Dey hold my own ye o
High star e ma lo wo ben yen
5 star we general for here o
High time wey dem go grow bear bear
Master alakorin baje o e
Awon le no time dem no fit born again
Calm down e no be run away o
Santa e don turn give away
Oluwa soro so do aye mi
I no fit tell if I Dey do things wrong
So I Dey call on a daily
Abeg hear me make u quick pick up
Oluwa soro so do aye mi
I no fit tell if I Dey do things wrong
So I Dey call on a daily
Abeg hear me make u quick pick up
Ah aye yi problems no Dey show but e many
That's why I no Dey brag no Dey envy
Cos e go reach my turn ye o
Mo n shaye mi eleru gberu e on a daily
And if u no face am e go heavy
So I Dey hold my own ye o
Ah aye yi problems no Dey show but e many
That's why I no Dey brag no Dey envy
Cos e go reach my turn ye o
Mo n shaye mi eleru gberu e on a daily
And if u no face am e go heavy
So I Dey hold my own ye
Written by: Tobi Ayeni