album cover
Do Better
album cover
Do Betterは、アルバム『{albumName}』の一部として2023年10月27日にAbdulalaによりリリースされましたHead Over Heels - EP
2023年10月27日
レーベルAbdulala
言語English
BPM109
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

I wanna do better
Do better for me
Make I drive away my worries
Ease all of my burdens
Many many worries for my mind
Na the money I dey find
No need drama drama
Na the cheddar cheddar
Better days na why I grind
I know, yes I know
Na where money dey men follow
Follow who know road
Move brother make you no jonze
Make e better for my home
Na why I hustle you know
I no go waste my time
I no go waste no time no no
Oh oh oh oh oh
I want to be free
Getting all I need oh oo
Oh oh oh oh oh
I just want my peace
Bad belle I no dey no oo
Oh oh oh oh oh
I want to be free
Getting all I need oh oo
Oh oh oh oh oh
I just want my peace
Bad belle I no dey no oo
Of course
Na soft life wey me I want
I no send wetin them talk
Para plenty o por gan
O por gan
On God, where the money dey
Me I must come
Me I must touch oh
I concur
Para plenty o por gan
O por gan
I know, yes I know
Na where money dey men follow
Follow who know road
Move brother make you no jonze
Make e better for my home
Na why I hustle you know
I no go waste no time
I no go waste my time no
Oh oh oh oh oh
I want to be free
Getting all I need oh oo
Oh oh oh oh oh
I just want my peace
Bad belle I no dey no
Oh oh oh oh oh
I want to be free
Getting all I need oh oo
Oh oh oh oh oh
I just want my peace
Bad belle I no dey no
Oh oh oh oh oh
Para plenty o por gan
O por gan
Oh oh oh oh oh
Me I must touch oh
I concur
Para plenty o por gan
O por gan
Written by: Abdulmalik Usman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...