クレジット

PERFORMING ARTISTS
Erigga
Erigga
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
erhiga agariubie
erhiga agariubie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Abel Onuche
Abel Onuche
Producer

歌詞

[Intro]
You know many have try stop the shine
Dem no know say this na God design
I'm feeling good, mehn, I'm feeling great
Paper Boi
I swear, mehn
No be say I sleep off when I see your matter oh
Just that-
[Chorus]
I tinke
I tinke
I tinke when I see ọlọpaa oh
I tinke
I tinke
I tinke when I see ọlọpaa oh
[Verse 1]
Old man when be say snake don bite before
You no fit blame am if e run when e jam old rope
Even though say me and you don knack before
Na still brain I dey use make my heart no broke
Cos I know say you dey here for the flashy things
Shopping spree, Gucci, Givenchy things
Show me wetin dey your cart make I clear am for you
Before we go ball, call your friends make we do balloon
Na we be the boys when your mama warn you about
Na why you no dey listen when I say I no want your heart
I no deserve am na small yansh nai make me lap
No be small things we dey see for this yellow app
You need the money die, leave all those one you dey talk
I know your type, I don pass this phase before
You no fit stay near sea, come dey use spit wash hand
Small excitement, you don use I love you spoil am
Why naw?
[Bridge]
No no no no
I've been hurt before
No no no no
Don’t wanna hurt no more
No no no no
Girl, you fine, I know
No no no no
But na money me dey find oh
You can never see nobody like you
You can never see nobody cared
You can never see nobody love you
Humanbeings will always break your heart
[Verse 2]
Yeah, money and vibes nai the girls dey like
Any time we dey club, everywhere dey tight
Too hot, so I dey on ice
The kele dey miss, she dey with my guys
We don give her backwood, she dey like herself
Girls when follow us come sef don dey like herself
Truth or dare for hotel, room service dey call
She say we don knack, but me, I no fit recall
Gimme my flowers when I fit smell am
No be when I don die, I no go fit smell am
Gimme my flowers when I fit smell am
When I don die I no go fit smell am
[Bridge]
No no no no
Girl, you fine, I know
No no no no
But na money me dey find oh
[Chorus]
I tinke
I tinke
I tinke when I see ọlọpaa oh
I tinke
I tinke
I tinke when I see ọlọpaa oh
[Outro]
On top sin when be say God go punish us
For here, you still dey bills us?
E be like say this one no know wetin time dey talk?
Your Uber dey down, no vex, it's not that serious
On top sin when be say God go punish us
For here, you still dey bills us?
E be like say this one no know wetin time dey talk?
Your Uber dey down, no vex, it's not that serious
Written by: erhiga agariubie
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...