歌詞

Lit! Hitboi Idahams Before you pray for my downfall Omo, make you just pity me, oh If you know what I have been through, oh You no go wish me make I fall, oh-oh Man, I've been on the streets And I still dey find money And my mama dey pray for me, oh And, and God dey for me, oh, oh-oh So many nonsense wey my eyes don see I no fit talk am 'cause my eyes on the cheese Village people, abeg, abeg, let me be So I play my guitar and my sweet melody I no go go back village No be my portion, oh No be my portion, oh No be my portion, oh-oh I no go go back village No be my portion, oh No be my portion, oh No be my portion, oh-oh My mama leave me in 2015 My papa leave me in 2016 I be dey reason make I press 19 If no be God say make I maintain, oh Upgrade my friend, maybe They keep on sleeping 'til you take their city Na me be the seed wey dem try to bury, oh, oh-oh So many nonsense wey my eyes don see I no fit talk am 'cause my eyes on the cheese Village people, abeg, abeg, let me be So I play my guitar and my sweet melody I no go go back village No be my portion, oh No be my portion, oh No be my portion, oh-oh I no go go back village No be my portion, oh No be my portion, oh No be my portion, oh-oh (Oh, yeah) oh-oh, yeah, yeah, (oh, yeah), oh-oh (oh, yeah) No be my portion, oh (Oh, yeah, oh, yeah, oh, yeah, oh, yeah) It's STG Ladies and gentlemen Army boy
Writer(s): Idawarifagha Hart Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out