ミュージックビデオ

iamtrinityguyのトップソング

歌詞

Shebi them talk say no food for lazy man oh Na wetin I go chop na him I Dey find oh (Na him I Dey find oh) Enemies they wan make I payn oh If you never fuck up put your hands in the sky oh Shebi na my hustle I Dey hustle I no kill person Awon bad belle wonfe katun sheshin Back to sender Ani back to sender Shebi na my hustle I Dey hustle I no kill person Awon bad belle wonfe katun sheshin Back to sender Ani back to sender Wonti rope aoni wale oh God pass them Enilo lo tobo lo le shalaye But na who I wan tell eh Wonti rope aoni wale oh God pass them Enilo lo tobo lo le shalaye But na who I wan tell eh Wa I no kill person But na person Dey help person Nitori mo ti mu Chelsea Wonrope wonle fimishesin wa When I no get raba to my ex canter Like I smoke ganja wa Them call me chidika kosi one Naira Nothing Dey aza wa wa Omo Ope jelo jelo oje lo oje lo No looking back oh oh Omo ope demo demo odemo odemo No sluggish style Shebi na my hustle I Dey hustle I no kill person Awon bad belle wonfe katun sheshin Back to sender ni back to sender Shebi na my hustle I Dey hustle I no kill person Awon bad belle wonfe katun sheshin Back to sender Ani back to sender Wonti rope aoni wale oh God pass them Enilo lo tobo lo le shalaye But na who I wan tell eh Wonti rope anoni wale oh God pass them Enilo lo tobo lo le shalaye But na who I wan tell eh Police na your friend Olopa na your family Mio mu Hennessy Edakun efumi ni Heineken Police na your friend Olopa na your family Mio mu Hennessy Edakun efumi ni Heineken Shebi na my hustle I Dey hustle I no kill person Awon bad belle wonfe katun sheshin Back to sender Ani back to sender Aje on the mix Kill them all
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out