クレジット
COMPOSITION & LYRICS
Kingsley Effiong
Songwriter
歌詞
Aye le le le
Many things wey don happen open my eyes
Many things e go sub but I'll still be fine
Cos I know say Papa God e dey myside
Anyhow wey e be me I go surely smile
Who am I that You are mindful of
You took all my shame You hung on the cross
You told me you've paid it all
I didn't give a dime You didn't even send
Man for don let me go
I don realise everyday of my life
Your hand is upon the boy
I don thing am twice
Man no fit give me this love everyday
My Daddy dey
You dey with me everyday
I know You dey
You dey with me everyday
My God You dey
You dey with me everyday
I know You dey
You dey with me everyday
My Daddy dey
You dey with me everyday
I know You dey
You dey with me everyday
My God You dey
You dey with me everyday
I know You dey
You dey for me everyday
Because you dey dey dey everyday day day with me
E no get wetin my eyes go see
Wey fit take away my peace I'm so at ease
Cuz I got your attention
All these licu licu licu hmmm
No fit give me hypertension
Don't mention in a different dimension
Far far above principalities oh yeahh
I know say I know say
For this life many many things gats to occur
So I no dey to dey bother myself I just cast my cares on my papa oh
I know say I know say
For this life too many many things must to occur oh
So whatever come my way
Na you I go face Lord
Whatever you say I concur ohh
My daddy dey
You dey with me everyday
I know you dey
You dey with me everyday
My God you dey
You dey with me everyday
I know you dey
You dey with me everyday
My Daddy dey
You dey with me everyday
I know you dey
You dey with me everyday
My God you dey
You dey with me everyday
I know you dey
You dey for me everyday
Written by: Kingsley Effiong