歌詞

You go dey explain tire You go Explain Explain Explain Explain Cos no evidence Say you try your best You no make am For this life They call me MOG I used to think Life was easy Like a fairytale From Disney land But for Naija My country Naira going down Like sinking sand Yea As I dey drink My grocery With some floating berries And sweetener Imagination Take me Sitting so comfy in a Bullion van Lord please Save me Cos I dey grind On a Daily As I dey work I dey pay Bills Pressure hold me For neck Damn! I toast this shawty She no want to accept me Put me for back like am waybill Use me laugh with her friends Damn So Brotherman no matter how you try If you no make am for life You go explain tire My brother you go explain tire Cos no evidence No matter how you try If you no make am for life You go explain tire My brother you go explain tire Cos no evidence Sheybe dem be tel us we go hit the ground running Everybody laughed cos the shit was damn funny But we no know say them dey give us last warning Say one day we go miss buhari Everything body doing what they said they'd never do It can not be me? Bro e shock you say na you? Better days ahead, con dey do us April fool Tell us go to court but objection overruled Mehn it's tucked up Go down knees and I beg God See the fine girl wey dem kill for port harcourt The way I dey find block Rich man go think say na Ps5 I dey talk of Lord please save me Cos I' dey grind on a daily As I dey work i dey pay bills Pressure hold me for neck I toast this Shawty She nor want to accept me Put me for back like I'm waybill Use me laugh with her friends So my brother no matter how you try If you no make am for life You go explain tire My brother you explain tire Cos no evidence
Writer(s): Opay Ude Precious Obiora Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out