album cover
Ready
8,053
Afro-Beat
Readyは、アルバム『{albumName}』の一部として2024年1月26日にChop Daily Records/Blue Magic/Encore RecordingsによりリリースされましたReady - Single
album cover
アルバムReady - Single
リリース日2024年1月26日
レーベルChop Daily Records/Blue Magic/Encore Recordings
言語English
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー
BPM111

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

COMPOSITION & LYRICS
MCDONALD ADOTEY BRAIDE
MCDONALD ADOTEY BRAIDE
Songwriter
Gabriel Addo Mensah
Gabriel Addo Mensah
Songwriter
Isaac Nii Yemo Odoi
Isaac Nii Yemo Odoi
Songwriter

歌詞

[Intro]
I no vex
But I no dey safe
Shey you know when you no dey ma body
I dey mad baby oh
[Verse 1]
Only you wey sabi oh
Na you serenade me oh
Girl your body heavy oh
Oh lady oh, hmm
Call me your papito
[PreChorus]
Girl you looking perfect
You don't need no practice baby
Your body is a ten
I need it all on me
[Chorus]
Girl you looking perfect
You deserve some loving baby
Your body is a ten
I need it all on me
[Verse 2]
You ready
Shey you ready oh
I'm ready
When you ready oh
When you need me oh
[Verse 3]
Ma jorley
No be today
Wey I dey chase you
Tell me when you ready oh
[Verse 4]
Adiza
Hold me down
Make I no dey jeopardise my demeanor
For no lady oh
[Verse 5]
Girl me no need no other
Any problem na you solve it, girl you
Gimme love, gimme love
Gimme loving like no other
[PreChorus]
Girl you looking perfect
You don't need no practice baby
Your body is a ten
I need it all on me
[Chorus]
Girl you looking perfect
You deserve some loving baby
You body is a ten
I need it all on me
[Outro]
You ready
Shey you ready oh
I'm ready
When you ready oh
When you need me oh
Ma jorley, no be today
Wey I dey chase you
Tell me when you ready oh
When you need me oh
Written by: Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi, MCDONALD ADOTEY BRAIDE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...