album cover

Commander

5,928Music2024
album cover
Commanderは、アルバム『{albumName}』の一部として2024年1月29日にRamzzy PetiによりリリースされましたCommander - Single
アルバムCommander - Single
リリース日2024年1月29日
レーベルRamzzy Peti
言語English
BPM
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

Oh na na
Oh ye ye
Oh my mamacita o
Girl your love give me joy
Caterpillar in my farm
Butterfly in my rose
Eh
I go fit kpeyi
If you leave me all alone
You're my sliver you are my gold
You're my woman you are my own
Girl na you heal my pain oo
You heal my pain
You be the commander in my place ooo
Baby carry go
Girl na you heal my pain oo
You heal my pain
You be the commander in my place ooo
Baby carry go
I Dey fagi fagi fagi go
Fagi fagi fagi go
Fagi fagi fagi go
I dey fagi go
I Dey fagi fagi fagi go
Fagi fagi fagi go
Fagi fagi fagi go
I dey fagi go
Na you be my lover
Sha na you be commander
I go be your 4Runner
Nothing wey go do my baby oo
Spray you my last card o
Anything I buy I buy am for 2 2
I will be your hand bag oo
Follow you go anywhere you go to to
Girl na you heal my pain oo
You heal my pain
You be the commander in my place ooo
Baby carry go
Girl na you heal my pain oo
You heal my pain
You be the commander in my place ooo
Baby carry go
I Dey fagi fagi fagi go
Fagi fagi fagi go
Fagi fagi fagi go
I dey fagi go
I Dey fagi fagi fagi go
Fagi fagi fagi go
Fagi fagi fagi go
I dey fagi go
Is your boy ramzzy
Written by: Ramzzy Peti

Shazam フッター

言語を選択:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

フォローしてください

Loading...