ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Badman Chorus
Badman Chorus
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nwachukwu Ugochukwu
Nwachukwu Ugochukwu
Songwriter

歌詞

Welcome to Gazaar
Welcome to Naija
Wey people dey para
Some pray to Jesus
While some praying to Allah
Some tinye nmezi put fissi add Jara
Welcome to Gazaar
If you no hold they go use you to Gara
How many people don die for the matter
But if you talk them go call you Onye Ara
Wey You dey chat whitey
For Gaza that na normal thing
Careful before you find yourself for kpanti
Olokpa no hear nothing no cool temper Like
J martins inside Gazaar na things and things
Small small girls them wise like Aunty
Can’t explain you gats come and see
I no fit lie many things on the line
If I too reason am e dey blow my mind
Urgent 2K to use take guide
Na wetin dey give us peace of mind And
We no let any fuck up slide Even if
Your pastor dey cast and bind
Cos out here is a bumpy ride
Ayepo Gazaar Gaazar
Hope say money e dey your Azza
Hope say your house e big like plaza
Hope say you give away like bazaar
Ayepo Gazaar Gaazar
Hope say money e dey your azza
Hope say your house e big like plaza
Hope say you give away like baazar
Ayepo Gaazar.
Hustle make i buy my dinner
They know me cool but they see when e jinuh
If any matter want to block my way
20 man must to fall that day.
Ajeh Ajeh ooo
Inside Aguda wey we gather dey oo
Popo dem burst many men painte
No be small thing wey been sup that day
Kashamadupe to God be the glory
And everybody just dey tell you story
Grind nonstop say the hustle go pay
If you doubt me ask Dangote.
I no fit lie many things on the line
If I too reason am e dey blow my mind
Urgent 2K to use take guide
Na wetin dey give us peace of mind And
We no let any fuck up slide Even if
Your pastor dey cast and bind
Cos out here is a bumpy ride
Ayepo Gazaar Gaazar
Hope say money e dey your Azza
Hope say your house e big like plaza
Hope say you give away like bazaar
Ayepo Gazaar Gaazar
Hope say money e dey your azza
Hope say your house e big like plaza
Hope say you give away like baazar
Ayepo Gaazar.
Written by: Nwachukwu Ugochukwu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...