クレジット

PERFORMING ARTISTS
Maleek Berry
Maleek Berry
Performer
Wizkid
Wizkid
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Maleek Shoyebi
Maleek Shoyebi
Composer
Ayodeji Ibrahim Balogun
Ayodeji Ibrahim Balogun
Lyrics

歌詞

Berry, Berry killing this one
Berry murder this, Berry 'pon this (Hey yaa)
Berry, Berry
Berry and Wizzy
Maleek Berry yeah
Whine on the beat, Wizzy baby yeah
Aro oh, badman
Go down
See, I got one life to live
So I go rock am, I go live am on the low, oh-oh (Ah)
Moving every day, I no dey slow, oh-oh
Killing the game 20 years we no dey go, oh-oh
One life to live
I get plenty gbedu and plenty dough, oh-oh
Starboy, we no dey slow, oh-oh
Killing the game every day, we no dey go, oh-oh
Man na real badman, no need to prove nothing
Killin' every beat, we are here, e don tey
Shebi na first streets wey I dey
Wey I hustle for the pay, now God don bless my day
Now I denge pose
Girls dem love my koboko
Guys say my music make dem dey choko
Starboy takeover ,the street don dey kolo
My music giving them flavour, flavour
See I gat the flavour, flavour
See I dey scatter their brain
Say I dey burst their brain
Say when I enter the place
Say I got flavour flavour
See I dey giving them flavour, flavour
See I dey scatter the place
See I dey mash up the place
Say I dey burst their brain
See, I got one life to live
So I go rock am, I go live am on the low, oh-oh (Ah)
Moving every day, I no dey slow, oh-oh
Killing the game 20 years we no dey go, oh-oh
One life to live
I get plenty gbedu and plenty dough, oh-oh
Starboy, we no dey slow, oh-oh
Killing the game every day, we no dey go, oh-oh
Every day, me I'm on the grind
I say na money, me I just dey find
I like to party, me I no dey fight
Everyday, me I like to shine
I get a couple girls wey go die for me
And a couple girls wey no dey smile
And the girls, dem dey steady die for me
Dem dey tell me na me dem dey find
My music giving them flavour, flavour
See I gat the flavour, flavour
See I dey scatter their brain
Say I dey burst their brain
Say when I enter the place
Say I got flavour, flavour
See I dey giving them flavour, flavour
See I dey scatter the place
See I dey mash up the place
Say I dey burst their brain
See, I got one life to live
So I go rock am, I go live am on the low, oh-oh (Ah)
Moving every day, I no dey slow, oh-oh
Killing the game 20 years we no dey go, oh-oh
One life to live
I get plenty gbedu and plenty dough, oh-oh
Starboy, we no dey slow, oh-oh
Killing the game every day, we no dey go, oh-oh
Ika poju ninu omo araye
So when I hustle, I dey keep am on the low, oh
When you chop, don’t let anybody know, oh
'Cause no be everybody happy for your show, oh
Ika poju ninu omo araye
So when I hustle, I dey keep am on the low-oh
When you chop, don’t let everybody know, oh
'Cause no be everybody happy for your show, oh
My music giving them flavour, flavour
See I gat the flavour, flavour
See I dey scatter their brain
Say I dey burst their brain
Say when I enter the place
Say I got flavour, flavour
See I dey giving them flavour, flavour
See I dey scatter the place
See I dey mash up the place
Say I dey burst their brain
See, I got one life to live
So I go rock am, I go live am on the low, oh-oh (Ah)
Moving every day, I no dey slow, oh-oh
Killing the game 20 years we no dey go, oh-oh
One life to live
I get plenty gbedu and plenty dough, oh-oh
Starboy, we no dey slow, oh-oh
Killing the game every day, we no dey go, oh-oh
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun, Maleek Shoyebi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...