album cover
FOCUS
album cover
FOCUSは、アルバム『{albumName}』の一部として2024年4月12日にKemuel, with exclusive license to ONErpmによりリリースされましたClouds
アルバムClouds
2024年4月12日
レーベルKemuel, with exclusive license to ONErpm
言語English
BPM97
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

歌詞

[Verse 1]
Cross on my chest me no fear any mortal human wey dey breathe and bleed like me
Come from a place called PH City but you no go know till you come try me
I understand say many people no like me
But wetin concern me
Life show me pepper, I grind am use see front
Make nobody dey come whine me (Oh oh)
[Chorus]
If I give up, I don fck up
Success no get shortcut
I no fit lose focus oh no
If I give up, I don fck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no
[Verse 2]
Come any day any weather
(Me I stand fit)
Whether na check or checkers
(Me I stand fit)
Me I dey fight like Jedi
For the things I desire
Whether I drink cold water
Whether I drink hot water
Me I no go fit tire
Tire to chase my wire
[Chorus]
If I give up I done fck up
Success no get short cut
I no fit lose focus oh no
If I give up I don fck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no
[Outro]
If I give up I done fck up
Success no get short cut
I no fit lose focus oh no
If I give up I don fck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no
Written by: Kēmuel Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...