クレジット

PERFORMING ARTISTS
Psychic
Psychic
Performer
Kerllz
Kerllz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kehinde Sijuade
Kehinde Sijuade
Composer
Ifeoluwa Alabi
Ifeoluwa Alabi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Michael Joseph
Michael Joseph
Producer

歌詞

Another badman thing
Senorita jo,common to my bando
Ye Ye Ye
You be like weather when the rain fall oo
Baby you dey coolu my brain oo
Your pretty smile be like liquor oo
Baby e dey totori my brain ooo
Omo you can call on me we go gather colony
Power couple to the forbes list
I go sing you melodies,i go buy you ankara babe
If you give good good loving
I wanna hold you close oo
Under the mistletoe
Be like i need a shrink oo
You don make me kolo
This kinda loving wey i get for you
Sha mi ni billing make i be kolu
Loving you till eternity
I no be player i no be kanu
Que sera sera Que sera sera
I just wanna be your main man be your main man
Que sera sera Que sera sera
I just wanna be your main man be your main man
Girlie be the only one wey get a spot inna my brain
Oh girl oh girl
And then when i think about another e dey cause migrane
Cause migrane cause migrane
See wetin i like na wetin you get
Me i no lie i fit to beat my chest
Omo toh fine, Omo toh set
Omo toh dun i give you ten over ten(oh yeah)
Oh girl you know i'll give you everthing you need in a heartbeat
Mon cherie coco tu as vole mon coeur
Mon cherie coco tu as vole mon coeur
Just know that i'll be here loving you girl till eternity
My cherie coco you don tiff my heart
Heeeaaarrrrt
Que sera sera Que sera sera
I just wanna be your main man be your main man
Que sera sera Que sera sera
I just wanna be your main man be your main man
Que sera sera Que sera sera
Written by: Ifeoluwa Alabi, Kehinde Sijuade, Temidayo Sijuade
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...