クレジット

PERFORMING ARTISTS
Obilonu Chinedu Damian
Obilonu Chinedu Damian
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Obilonu Chinedu Damian
Obilonu Chinedu Damian
Songwriter

歌詞

If e go turn belle
If e go cause headache oh
Story no go finish until you be my baby
If you go call police
Make dem show me shege oh
Story no go finish until you be my baby
Boo baby
Baby my boo baby
If I dey run, na your love I dey chase
Everyday I keep seeing ya face
And I no fit think
I no fit sleep well
My voice dey shake
I no fit sing well
My friends dey laugh
Dem call me finished man
Baby for your love, I'll be a finished man
After work, I go work for your love
I go dance like monkey wey dun see banana oh
Story no go finish until you be my baby
After church, I go be preacher of love
I go show you songs of Solomon 4:7 oh
Story no go finish until you be my baby
If you no know say you fine pass everybody for my eye sight
Baby
Story no go finish until you be my baby
Story no go finish until you be my
Here we are
Holding on to love
From strangers to friends
I'm praying you go be with me till eternity
I confess
I want to know you more
More than the sun knows the moon
Girl I'll love you loud and PDA
Till our friends say get a room
Good times with you
I cannot lose
You are now my personal person baby
Kanipe you no gree for me
I for still dey find my honey
And story no go finish until you be my baby
After work, I go work for your love
I go dance like monkey wey dun see banana oh
Story no go finish until you be my baby
And after church, I go be preacher of love
I go show you songs of Solomon 4:7 oh
Story no go finish until you be my baby
If you no know say you fine pass everybody for my eye sight
Baby
Story no go finish until you be my baby
Story no go finish until you be my baby
Story no go finish until you be my baby
Written by: Chinedu Obilonu, Emmanuel Ikechukwu Onoh Orji, Obilonu Chinedu Damian
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...