ミュージックビデオ
ミュージックビデオ
クレジット
PERFORMING ARTISTS
Royal Ezenwa
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Royal Ezenwa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Smokeboy
Producer
歌詞
Baby nor mind me
I dey play too much
Nor mind me I’m just kidding
Oroma
Make I show you wetin you never see
You too dey give me high ooo
Like I dey smoke on cannabis
Oroma
Say you too fine
Fine like 10 people
And if God say make I choose
Na you I go choose
If I mess up ease my mess up
Nor do say because you love me
You go lock up
Jah please cover me with the blood of Jesus
I never see this kind of woman before
Girlie wey no e dey ask for money at all
Only thing wey she want na di love and attention
I wanna gum your body like chew gum
You dey mess with my subconscious
Tell the men wey dey chase you
Say make dem leave you
I dey for your front door
Me I dey for your domot
Omoge make I shower you with love
Say you too fine
Fine like 10 people
And if God say make I choose
Na you I go choose
If I mess up ease my mess up
Nor do say because you love me
You go lock up
Jah please cover me with the blood of Jesus
I never see this kind of woman before
Girlie wey no e dey ask for money at all
Only thing wey she want na di love and attention
Jah please cover me with the blood of Jesus
I never see this kind of woman before
Girlie wey no e dey ask for money at all
Only thing wey she want na di love and attention
Written by: Royal Ezenwa