クレジット
PERFORMING ARTISTS
Sagesaiyan
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aaron Shekwoidape Moses
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SoundOracle
Producer
歌詞
The rhythm that,
I\'m listening to be tempting
So many reasons wey dey
make man loose in touch no fit comport
Say my eyes don see the worst
But I no wan come yarn too much
Shey na this life we dey
Brother no come kill your self
At the end all die na die
So make you try to involve
Na why me I carry business for head
Look at the distance forget
Shey na by who go now go know why
So make you try to involve
Na why me I carry business for head
Look at the distance
Wetin man go do
E turn yawa hmm e turn yawa oo
Hmm e turn yawa oo hmm e turn yawa oo
Wetin man go do
E turn yawa hmm e turn yawa oo
Hmm e turn yawa oo hmm e turn yawa oo
So make you try to involve
Na why me I carry business for head
Look at the distance forget
Shey na by who go now go know why
So make you try to involve
Na why me I carry business for head
Look at the distance
Wetin man go do
E turn yawa hmm e turn yawa oo
Hmm e turn yawa oo hmm e turn yawa oo
Wetin man go do
E turn yawa hmm e turn yawa oo
Hmm e turn yawa oo hmm e turn yawa oo
Written by: Aaron Shekwoidape Moses