ミュージックビデオ
ミュージックビデオ
クレジット
COMPOSITION & LYRICS
Prince Ameyaw Kyere
Songwriter
Clément Foh Baah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Clément Foh Baah
Producer
Possigee
Mixing Engineer
歌詞
[Chorus]
If you get problem call God oo
Don't call me cos I no fi solve oo
But if you get business, call me oo
Don't wait oo cos I want make money oo oo oo
[Verse 1]
I don't want no problem with nobody
I just want work hard for my money
I don't wanna listen to no story
Please don't tell me story
Please don't tell me your problem
As I hustle eeh
They run away from me eh
Now I get money eh
Everyone want come my body eeh
[Chorus]
If you get problem call God oo
Don't call me cos I no fi solve oo
But if you get business, call me oo
Don't wait oo cos I want make money oo oo oo
[Verse 2]
Money go come
If you no save am money go go (Money go go)
As you chop your money finish abeg no call ma phone (No call ma phone)
Ɛyɛ ɔbra na yɛbɔ nti wonya sika mɛndi w'anum (Mɛndi w'anum)
Ɛnyɛ saa abrabɔ yi deɛ berma wo gya bɛdum
Man dey hustle
But you dey club you dey pop the bottles (You yey pop the bottle)
See the struggle 12hr shift we dey do am double (We dey do am double)
[Verse 3]
As I dey hustle everyday
I dey pray more blessing come my way
They no dey look uche face
Money dey dey wan come give me attention
Me no mallam me never like your incantation
Call your pastor make he pray intervention
Sɛ ɛyɛ sikasem deɛ you for do connection (Connection eh)
[Chorus]
If you get problem call God oo
Don't call me cos I no fi solve oo
But if you get business, call me oo
Don't wait oo cos I want make money oo oo oo
[Outro]
Make you link me up the money
No dey see me as your Jonny
Ma money oo ma money
Only Julie go chop ma money
Ma money oo ma money
Only Julie go chop ma money
Written by: Clément Foh Baah, Prince Ameyaw Kyere