album cover
No Forget
ツアー中
album cover
No Forgetは、アルバム『{albumName}』の一部として2024年7月26日にemPawa Africa LimitedによりリリースされましたGon Gon / No Forget - Single
リリース日2024年7月26日
レーベルemPawa Africa Limited
言語English
BPM109
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

[Intro]
No forget
All the things wey you been promise
When you been dey for red
Girl, I no forget
'Cause only you been believe me
When I been dey process
[Verse 1]
Cannot let you waka, ohwey
Thing you do with baka, ohwey
Julie, my woman
Nothing I no fit do for you, truly
[Verse 2]
Only you be baby, I want (I want)
Only you be baby, I love (I love)
Only you be baby, I want (I want)
Only you be baby, I love
[Chorus]
She say no forget
All the things wey you been promise
When you been dey for red
Girl, I no forget
'Cause only you been believe me
When I been dey process
[Verse 3]
E go be as you like
I carry you for mind
I no go let you go
I no go, I no go let you go my
Honey, for life
You dey for my mind
Always want to treat you right all the time
Girl, you're my motivation
For your sake, girl, I don't mind waiting
All those times you were way too patient
Even when guys dem dey try come reason
Shawty, oh my shawty
Loving too necessary, ka maa lọ'le
[Chorus]
She say no forget
All the things wey you been promise
When you been dey for red
Girl, I no forget
'Cause only you been believe me
When I been dey process
She say no forget
All the things wey you been promise
When you been dey for red
Girl, I no forget
'Cause only you been believe me
When I been dey process
Written by: Augustine Kelechukwu, Jacob Hunter

Loading...