クレジット
PERFORMING ARTISTS
PATTO X
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Patrick Obianwuzia
Songwriter
Richard A. Samuel
Songwriter
歌詞
Eh
You no get sense
Let's go
Kai PATTO
Straight vibes you know
You be like pikin wey no get sense
That stone you buy, eee be like baked bread for your eye
You no wan wise for street
You no wan get sense
All the girls you Dey carry
They get big big breast
You be like pikin wey no get sense
That stone you buy, eee be like baked bread for your eye
You no wan wise for street
You no wan get sense
All the girls you Dey carry
They get big big breast
Ọmọ ti o ro, ni o dara
You think say you wise
You think say you sharp
You dey try para
(Omo na for your eye)
Emancipate
Anticipate, you dey try
Add jara
For this area, who suppose born who
No be the person who be your fada
Try calculate on this P
I no be light weight
For this P
If eee easy run am
Try dey reason with your 6
On this level, no be counterfeit
I'm telling you now
I'm telling you now These fuck fuck fuckidifuckers testing me now
Try maintain your lane
Get your destiny now
Not all fingers are equal
So why bother me now
You be like pikin wey no get sense
That stone you buy, eee be like baked bread for your eye
You no wan wise for street
You no wan get sense
All the girls you Dey carry
They get big big breast
You be like pikin wey no get sense
That stone you buy, eee be like baked bread for your eye
You no wan wise for street
You no wan get sense
All the girls you Dey carry
They get big big breast
I'm telling you now
I'm telling you now These fuck fuck fuckidifuckers testing me now
Try maintain your lane
Get your destiny now
Not all fingers are equal
So why bother me now
Written by: Patrick Obianwuzia, Richard A. Samuel