クレジット
PERFORMING ARTISTS
BUF-Alinco
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Fasae Olufemi
Songwriter
Oluwatobiloba Odunewu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
NASTYMIX
Engineer
Atomicsounds
Producer
歌詞
Oh ohhh ah ah ahh eeehh eeehh
See me riding on a lowkey yeahhh
Olosho wan fuck me lowkey yeahhh
I say No P Make we go do
For my condo Make you do
The night shift yeahhh
See I like to party
Call me BURNABOY
Find me in the Sky like
OSUPA gan gan
As you see me so
I'm BUF-Alinco
No do's like this o
Music's my thing
Gan Gan Gan
Can you hear the way
This beat is banging gan
Fine fine gals
Dem dey la me gan
Say I too sweet
Just like ICE CREAM GAN
I'm enticing Gan
Yeah yeah yea yeahhh yeah ah
Shawty ah fih gimme
Ah dance eee yeahhh
And me I just dey Ginger
For her back eee yeahhh
Her charisma alone
Go knack me off bruh
E don knack me off bruh
Sotey wey be say I just
Takiti dey go
Mo kan takiti lo ni
Sweet like Nutri-C
You're the shit No W-C
Booty made me
Disappear like magic huhh
The way you kan dey
Do me I'm not Understanding
If I catch you for corner
We must to do sumtin o
Bi skibi mayana
Omo Mo le ku just to blow you
Catch you for corner
We must to do sumtin o
Bi skibi mayana
Omo Mo le ku just to blow you
The way you're whynin
You dey try me
You fit to whyne me slightly
My Mila Kunis Be like movie
You dey shoot me oh
The way you're whynin
You dey try me
You fit to whyne me slightly
My Mila Kunis Be like movie
You dey shoot me oh no
Oh oh oh Eeehhh Eeehhh
Eeehhh Eeehhh
Eeehhh Eeehhh
Written by: Fasae Olufemi, Oluwatobiloba Odunewu