album cover
Nobody
album cover
Nobodyは、アルバム『{albumName}』の一部として2024年8月1日にCLENCHによりリリースされましたBEYOND BELIEF
アルバムBEYOND BELIEF
2024年8月1日
レーベルCLENCH
言語English
BPM100
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

oooo o ye (Hycon mr producer) ta ta parare ah ah ah, ta ta para re hun un
ever since I don sabi say no be all that glitters na him come be gold ,even if you tell me say you love me o(I go use my sense ) as you see so I don suffer ,when money Dey,dem go come dem go gather ,when tables turn dem no send my papa,dem go run away (won ma japa)
so when I make this money oo,make you leave me alone ooo,no put mouth for my matter Sebi if I die na only me dem go bury ha ha , if I make this money oo,make you leave me alone oo,no form say you love me pass myself ,me I know say na lie o.
oya nobody nobody nobody( nobody) nobody go treat me better ( nobody) nobody fit run my race (nobody ) nobody fit die for me o( lailai)
mama tan me , me no wan hear say you real and holy ,no go Dey form say you no go da mi,cos when money no Dey you go run away ,omo leave that story ,bi gi ba da eyee ma fo ni ,no come Dey form any fake love for me ,no body like poor man ,omo no real love
so when I make this money oo,make you leave me alone ooo,no put mouth for my matter Sebi if I die na only me dem go bury ha ha , if I make this money oo,make you leave me alone oo,no form say you love me pass myself ,me I know say na lie o.
oya nobody nobody nobody( nobody) nobody go treat me better ( nobody) nobody fit run my race (nobody ) nobody fit die for me o( lailai)
when I make this money oo,make you leave me alone ooo,no put mouth for my matter Sebi if I die na only me dem go bury ha ha , if I make this money oo,make you leave me alone oo,no form say you love me pass myself ,me I no say na lie ooo
oya nobody nobody nobody( nobody) nobody go treat me better ( nobody) nobody fit run my race (nobody ) nobody fit die for me o( lailai)2X.
Nobody (o ye ) nobody
Written by: Owolabi Mayowa Taiwo

Loading...