album cover
Alone
15
Afro-Pop
Aloneは、アルバム『 』の一部として2024年8月20日にPondo Music Distributed © Prenkoloaded Media IncによりリリースされましたAlone - Single
album cover
アルバムAlone - Single
リリース日2024年8月20日
レーベルPondo Music Distributed © Prenkoloaded Media Inc
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー
BPM115

クレジット

COMPOSITION & LYRICS
Usman Damilare17 Shittu
Usman Damilare17 Shittu
Songwriter

歌詞

Omothonso
Omothonso
Now i understand wetin maami dey tell me
Now im 2something i dey see life like telle
Won ni ki ma ro won ni ki ma sun kun
But life isn't easy on me
I cant sleep mi o le sun
Be like demons chasing me in my dream
I call all my gees maybe dem fit save me
But nobody get time for me
All alone
Now i'm all alone(all alone)
All alone
Now i'm all alone
Now i don cry i don cry i don cry tire
And i don pray i don pray
But belike he no wan answer(God no wan answer)
All my life all my life have been chasing
Oh lord fit to save me
O de jo ya robbi (ah)
Bidi onidi ba baje se bi onidi lo mada
As i no wish you bad adabiyomada
I cant sleep mi o le sun
Be like demons chasing me in my dreams
I call all my gees maybe dem fit save me
But nobody get time for me
All alone
Now i'm all alone(all alone)
All alone
Now i'm all alone
all alone
Dicelo
Written by: Usman Damilare17 Shittu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...