クレジット
PERFORMING ARTISTS
Illbliss
Performer
Tha Suspect
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tobechukwu "IllBliss" Ejiofor
Songwriter
David Peter
Songwriter
歌詞
Ma **** dis nor be just rap
(the briefcase boys are back!)
Dis nor be just rap na business!
(Sir David Peter)
Suspect on the beat
Refrain:
Anytime you see me for streets
Make you know sey
I dey hussle for my money.
(Talk to \'em Sus!)
Me I no send anything
Wey dem sey
I dey hussle for my money (brah)
I nor dey do am for the love
I nor dey do am for the love
(No love ma ****)
Me I dey do am for the Rabba
I nor dey do am for the love o
Yeahh
I hear sey dem talk sey
dis rap game e dey boring
Pesin wey talk am don japa
E dey foreign
Dis music business nor dey funny
Everybody dey find
Him own clean money
Oh boy I don come here with dat gang shit
Show dem, shoot \'em all with dat gang shit
Anywhere I go, I go see opportunity
Plug the people in from my locality
You sey I be legend
You sey I be legend
You gatz to pay me like legend
Bros nor dey whine me
Garri nor dey get advert but e dey sell
Soup wey too sweet na Ajinomoto kill am seh
Make you nor dey find trouble
Wey dey break neck
If you break neck e don be
We nor dey fix neck
Me I still no send wetin opposition bring
If you need me, bring the money quick quick
I nor dey do am for the love
I nor dey do am for the love
(No love ma ****)
Me I dey do am for the Rabba
I nor dey do am for the love o
Yeahh (Sus!)
My son have you eaten today?
Are you in great health kemaka your loved ones?
Idi kwa stable?
Do you have a roof and a bed
Let’s talk Maka Chukwu let’s talk
Is everything okay?
I can see you have small
Data on your phone
Oya tweet on empty stomach!
Me I can’t cast
You never find illy Chapo bitching
On a muthafucking podcast
Fuck flowers either way
It’s money showers
Round the clock nwoke
Enwero godu office hours
Too many classics I been here dropping Anthems!
Trap Boombap Drill add a couple lambas!
Back to back no more gaps or loopholes
Holy Ghost fire don swallow all the twitter trolls!
E remain for rappers to slide on stripper poles
thank God for the Kendrick’s and Jcoles
thank God for the die hards they keep us going!
I see you trying to eat son Fine just keep hoeing
I’m in the whip playing Portable x Skepta
I no send if the rap game got any better
You wan Dey whine me
I no be trendsetter I be Hustler
God bless you my loyal Customer
Been a min since you heard from Suspect
Rare sighting gunshots for Suspect
(Boom boom!)
Anytime you see me for streets
Make you know sey
I dey hussle for my money.
Talk to \'em Sus! (Boom Boom!)
Me I no send anything
Wey dem sey
I dey hussle for my money
(I Swear to God)
I nor dey do am for the love
(No be for the love)
I nor dey do am for the love
(For the rabba)
Me I dey do am for the Rabba
I nor dey do am for the love o
Yeahh
Anybody wey talk sey poverty nor dey kill
Make e go ghetto
make e see how people dey live
Nor be everything pesin dey take dey
catch cruise
Dat kain talk dey make tiger turn loose
Bills dey to pay mouths dey to feed
And you buzz me sey you want free 16\'s
Nor be only you get monopoly of madness
Me and my people we run the streets with madness
I go follow you dey shine teeth regardless
And before you know
We go wipe you with machete
Urggh!
Pants baggy like brother shaggy we screw faced
Chapo international and still home based
Vibe stubborn Victony for rap and Hiphop
But really Suspect could we ever really Stop?
Briefcases with land papers and money stacks
Every hood we pass through indelible marks
Chop knuckle with OGz wey get sense
Split paper with street boys wey get Hustle
Fuck a top ten list I’m done rapping
Fifty POS machines and five bakeries
Sus been in fish farming and snail business
rent ladders to all hoods now that’s business
This the missing mood sorry we took time ..
I told you when we come back Hiphop will be fine
Ma **** dis nor be just rap
Dis nor be just rap na business!
Suspect on the mix!!!
Written by: David Peter, Tobechukwu "IllBliss" Ejiofor