ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Arman Cekin
Arman Cekin
Performer
C-Mart
C-Mart
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Arman Cekin
Arman Cekin
Composer
Chukwuma Okoye
Chukwuma Okoye
Composer

歌詞

If you do me bad I no nice
I no go do you what you don't like
I'll tell you wetin sup with no lies
I dey for you in any weather I no mind, No mind
Jaye, Fire can't cool right now
You know what right now
I can turn it up turn it up
Turn it up up
Sey dem see me finish ironi oh oh
I'm making tons of the money oh oh
God I give only you the glory oh oh (Glory glory)
Ah make we sip some more
Nwa make you no go do slo mo
I been really wanna move solo
And you really wanna do kolo
Low low, Oh no
Low, Oh no
Babe you know I want this your love
Love love love
Oh tell you baby natural love ah
Maldives dey ok for summer
I go make sure to take you personal
Yes oh yes oh
Lola ah baby girl me and you ma Lola
I'm gonna steady dey blow you my dollar
Na everyday we dey hustle for the mullar
Uh uh uh uh uh
You're mine, Slow wine, Ani jo bayen
Kill me with your busy body all mine
I go dey give you go dey collect
Baby duro bayen bayen
Gimme gimme gimme Igbo Nla yen
Cos I geti litty feeling for the long night
All night, On sight, Up side, Great Vibe, Big time
Wey you gimme for the whole night
Oh, How many things wey me go fit control?
Shemi leshe do you really want to?
How many things kele wey you wan do?
Aniko listen when I'm talking to you oh!
You you, You you, I know
I saw you seen from afar man ah look you
I dey think from afar what I'll do to you
Eh
You you you you you
Her with bigi bigi kini bee lon jo
Her bigi
Lu Lu Lu Lu Lu
Na who get wicked sound
Na you oh
Baby
Your body baby finna drive me crazy
I just dey give it to her give it to her lately
You know I can't get off you lady lady
Oh tell you baby natural love ah
Maldives dey ok for summer
I go make sure to take you personal
Yes oh yes oh
Lola ah baby girl me and you ma Lola
I'm gonna steady dey blow you my dollar
Na everyday we dey hustle for the mullar
Oh tell you baby natural love ah, I go make sure to take you personal
Uhhh right
Uhh right right
When other girls just dey gara
And only you don dey para
Omo, na so you dey mara, you dey mara jor
Dem other girls just dey gara
And only you don dey para
Omo, na so you dey mara, you dey mara jor
Alright
Alright
Alright-right
Written by: Arman Cekin, Chukwuma Okoye
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...