ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Olawale Godson
Olawale Godson
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Dada Olasunkanmi
Dada Olasunkanmi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Natural Sound
Natural Sound
Producer

歌詞

Aji aji aji a jijiji 2ce
Hook
Serena Serena
You carry heavy duty behind
Oh uh oh uh oh oh oh
Serena Serena
Am using my ability tonight
Oh oh!
Kele o
Gbe omoge o
Pay day o
Eje ka jaiye
Kere o
E Ko oti wole o
Uhn nuh
Coupé-décalé
Ice ice
Ti mo gallant, omo yi balance
High me like gbana , emi ti mo Kala
Ti mo de gara
Getting very high on a Friday
Pull up make I call on my guys eh
If body no full don't join the line eh
We party from Monday to Sunday x2ce
Calamity everything wey you carry
Dey cause commotion
Yeh yeah yeh yeh yeh
She nailed me like a tornado
Make nobody form anonymous
I be sinner man wey sabi jesus
E don tey wey dem don Dey notice us
Tonight we gonna pull up in a brabus
(Mr lyno)
Girl am tasty
Can I leak some holy water
This your mini bum short
I don Dey on coda
Becareful
Make I no go force my trigger
Sensational
Your body nah temptation now
Attention now
You get my attention now
Written by: Dada Olasunkanmi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...