ミュージックビデオ
ミュージックビデオ
クレジット
PERFORMING ARTISTS
Vector
Performer
Majeeed
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olanrewaju David Ogunmefun
Songwriter
Precious Airuoyefe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Vector
Recording Engineer
Maxx
Producer
Nosepiz
Mixing Engineer
WAC People
Cover Art
Kane
Executive Producer
歌詞
Majeed Baby!
Oshamoh!
Omo, I dey see you from afar
Omo, I dey see you from afar
Hmmm
Omo i dey see you from afar
But e get why I can't come close
I can't come close
Shebi I dey see you from afar
(kai)
But e get why I can't come close
I can't come close
But I sabi say e dey tinini, toh noh noh
It is giving " kiin s'omolo "
Kininwi? Ęlęlę!
If e use bead na sekere
But I realize many things... like how I feel for you
Let me leave it there
Hmmm
'Cause how I feel is true
My girl, I'm not insecure, no no, no
Just need to let you know know know
Na you dey beat for my heart like gon gon gon
I dey see you every day for my junction
And even if you be stalker, I no mind bebe
As long as I go see you every day day
You got a fine face
Slim Íkébé
Ikebe wey go make a man see shege
Hmmm
Oh my melanin
With a fine skin
She dey roll ibebe like Gen Z
And when she don jogodo on her whiskey
She go tell me, Bebe, I want that thing
Oh my melanin
With a fine skin
She dey roll ibebe like Gen Z
And when she don jogodo on her whiskey
She go tell me, Bebe, I want that thing
It's true that I feel you feeling something
I dey leg over the thought cos it's nothing
From the wide of the hip to the bust
To the bust
And I see it's more than money as the cost
(go on)
The price is higher than PMS at the pumps
(o won)
And I dey see all of your highlights for the comp
(o wan)
I mean, your game is nice from " at the jump "
Until the end, I lay the background with a song
(Like)
This is the song that I'm talking about
I see you teasing as you're walking about
Knew I was busy, but your thought is aloud
Yes, I was busy, but my thought is around
I dey obs, i dey obs
I dey obs
(I dey obs oh)
Omo, I dey see you from afar
But e get why I can't come close
I can't come close
Shebi I dey see you from afar
Kai!
(Tey, tey)
But e get why I can't come close
I can't come close
But I sabi say e dey tinini, toh noh noh
It is giving " kiin s'omolo "
(Kin ma s'omola)
Kininwi? Eleleh!
If e use bead na sekere
But I realize many things... like how I feel for you
Let me leave it there
Hmmm
Cos how I feel is true
Fine girl, I dey see you from afar
But e get why I can't come close
I sabi say you dey tinini
Ęlęlę!
It is giving kin s'omolo
Written by: Olanrewaju David Ogunmefun, Precious Airuoyefe


