歌詞
All these one wey you dey do self e no matter
Gbogbo nkan ti o n ṣe yi ko matter
Because all in all if e didn't Dey e didn't Dey.
My **** goin aim for the star
Pluto or Mars
Make you no go leave your guy
Olopa go dey hold your nika
Dem go leave me pass
Me no use no juju or jazz
Brother man me I'm sober
Can't you see we're getting older
Looking over our shoulder
Emi lone soldier
Whether forex or broker
My brother just hold bar
When she says she's in love with my brother no gree
She go bill you like a warrior, like Shinobi
No money wey you press, you go clear, you know this
Na person wey carry billing for chest she wan see
When she says she's in love with my brother no gree
She go bill you like a warrior, like Shinobi
No money wey you press, you go clear, you know this
So me tell them
Tell them
Tell them
Tell them
Tell them
Tell them
Tell them
Owo
No dey
Kudi
No dey
Ego
No dey
Ha
Money no dey o
Owo
No dey
Kudi
No dey
Ego
No dey
Ha
Money no dey o
Why you no dey call?
Money no dey o
Person way get money no dey talk
Money no dey o
Baby to the mall
Money no dey o
If you no get money no go love
Money no dey o
Pastor ask why I no see you for church
Money no dey o
Naira e wan dey drop
Money no dey o
Even richest man self wan dey talk
Money no dey o
No dey o
No dey o
Mogbe o mogbe o
Hennessy, no dey o
Zamu gani gobe o
AD wan be Ole o
Mogbe o mogbe o
Hennessy, no dey o
Zamu gani gobe o
AD wan be Ole o
My **** goin aim for the star
Pluto or Mars
Make you no go leave your guy
Olopa go dey hold your nika
Dem go leave me pass
Me no use no juju or jazz
Brother man me I'm sober
Can't you see we're getting older
Looking over our shoulder
Emi lone soldier
Whether forex or broker
My brother just hold bar
When she says she's in love with my brother no gree
She go bill you like a warrior, like Shinobi
No money wey you press, you go clear, you know this
Na person wey carry billing for chest she wan see
When she says she's in love with my brother no gree
She go bill you like a warrior, like Shinobi
No money wey you press, you go clear, you know this
Na person wey carry billing for chest she wan see
Owo
No Dey
Kudi
No dey
Ego
No dey
Ha
Money no dey o.
Written by: Philip Bello Istifanus